Tinuade Awe
Articles by this Author
Views from the Latrine
- By Tinuade Awe
- Published 04/7/2005
- Nigeria Matters
-
Rating:




U see obj abi u no see am? be like say obj don chop ajesara, oh. be like say im don drink alabukun - im ah com clia dey do pako-pako cash anebodi wey do di one wey pas am. abi una no hear as im commot im minista?



